DARKYDEY pubblico
[search 0]
Altro
Scarica l'app!
show episodes
 
Church Of Wisdom And Enlightenment, Knowledge And Creativity The thing be say na for Pidgin English Podcast na im we go dey yarn about dem things wey concern us the most, we no get time to come dey play with you or your minds, wetin no concern us no go concern us but wetin concern us na im we go talk about. Darkydey na original Naija Man so Abeg wetin? Make una no feel say we dey miss yarn, no! we just wan yarn about wetin we feel say dey important to us bicos everybody dey do like say "E no ...
  continue reading
 
Loading …
show series
 
As the year 2023 is drawing to a close, people don dey begin dey act recklessly and stupidly, everybodi is in a hurry to make enough where dem go take go village go celebrate with love ones and relatives but in the process, there will be so many mistakes and accidents, so please pay closer attention to your surroundings and give priority to your sa…
  continue reading
 
Even a mosquito has the right to life, so why wont an idiot human not have the same right to idiocrasy. You do sabi say, that university in your city was built by an idiot abi? The banks and libraries in your cities were all built by idiots. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. -…
  continue reading
 
You don ever wonder say, why e bi say, when you dey take herbal treatment to fight some yamayama wahala, e no dey seem to work? or why mainstream practitioners no dey to talk or approve the fact say, the best way to heal the body na via holistic practice? Well I get better explanation for you..... Listen below. You fit translate our article into an…
  continue reading
 
THE ART OF DEMO-CRAZING / AS WE DEY DEMO DEY CRAZE DEY GO. NIGERIENS VS NIGERIANS, KIND OF NIGERS VS NIGERS IN WEST AFRICAOriginally aired on www.darkydey.com --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
  continue reading
 
People dey wey just dey move about the planet dey disturb the natural way wey the planet the move, dem go dey go Africa go dey dig up our African ancestors, dey disrespect us up and down. Make we talk dis evolution thing agan..... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message…
  continue reading
 
This one I no go wan write or comment on am, I go like make una just listen to wetin happened because e get things wey people dey go through wey some other people go dey think say, na so e suppose be, whereas no bi so e suppose be at all at all. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin Englis…
  continue reading
 
As recorded before the 23 Feb 2023 Naija election. Am serious, God should not have created some people wey dey this our planet, some people are just plain out wicked so tay, dem no sabi how to show or hide their wickedness again. What did we ever do to dis people wey make dem hate us so much? why are they so scare of us? You fit translate our artic…
  continue reading
 
E get somethings wey be say, if man pikin wan begin talk about am, e go take days to even begin to comprehend it.. make we talk about it abeg.I am Darkydey, and I am vibrating You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/sho…
  continue reading
 
Did you know that the only way to fight and defeat evil is by being evil? Okay, I know this one's gonna come out as blasphemy but truth be told, if you move away from the matrix and indoctrination and see the world for what it actually is, you will understand inner-stand and overstand what am saying in this podcast...Am Darkydey and I am vibrating …
  continue reading
 
Ma Naija people, as our oga president tenure don dey draw to an end, abeg i no say no bi everybody infact no body for Naija go agree say, this government bin better in anyway but dat no go stop us fom wishing our out going President Buhari well and good life and health, I know say him as a person bin try him best to see Naija through but if u no kn…
  continue reading
 
We dey talk say " wetin old man dey sidon see small pikin wey stand no dey see". The devil get so many tricks for him pocket and e dey always manifest dem tricks in so many different ways, sometimes some of dem ways go seem so true sotay, even an acclaim man of God fit fall for dem tricks. Naija people, una see this Nigerian 2023 election wey go ha…
  continue reading
 
Una sabi say, in this world wey we live, human beings, we come in different forms ,sizes and colours and I be damn if anyone go come on social media to tell the whole planet that a certain food is compatible for the occupants of each and every Continent on the Planet, all these "doctors" who dey come online this days copying and repeating things th…
  continue reading
 
Honestly, there should be churches of wisdom everywhere, wetin i mean be say, we suppose get churches wey dey preach wisdom and knowledge to the people, not tithe giving and heaven and Yt Jesus, make we build churches wey we go dey go there go dey get wisdom and spiritual education. Darkydey Radio here --- Send in a voice message: https://podcaster…
  continue reading
 
See, e get somethings wey dey quick to dey make me vex, wey go make me go from "you know" to just vex. Ma people, nothing cool about obesity as far as am concern, i know say e get some people wey dey struggle with obesity and are seriously trying to lose some weight, but wetin dey vex me be those fat people wey no get shame at all at all. If you be…
  continue reading
 
But hold on for a freaky minute, have you taken stock of 2022? wetin you bin don archived in 2022 before you begin dey plan 2023? (Pidgin) How many lives did you positively touched in 2022? How was your stress level in 2022 and wetin you go do in 2023 to level am? Make we discuss...... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod…
  continue reading
 
The much awaited 2023 wey we bin dey wait for, dön arrive, in about a Month from now Naija people go line up to elect dem people wey dem wan handover the leadership of that great, beautiful Country to. Before you comot go stand for line to vote, make u sabi say na the only chance wey u get to change the condition wey those people wey dey gofment dö…
  continue reading
 
DARKYDEY RADIO We are excited to Annonce the commencement of Darkydey Web Radio starting January 1st 2023 on www.darkydey.com hosting on Krachouse Network, You can now listen to live podcast session and old-school / New-school Nigerian and African music, Talk shows with guest and call in sessions. 2022 is coming to an end very soon, we are about to…
  continue reading
 
This na one of those kind episode wey make you feel say i don dey kolo but make we ask ourselves abeg, where we as darky people really bin comot from come and wetin we do wey make everybodi hate us so damn much? Listen...... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message…
  continue reading
 
E fit bi say I dey yarn Non sense wey no make sense but i fit guarantee you say some of the things wey dey happen in your life come from the negative spirit surrounding the people you hand around with, listen... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
  continue reading
 
Na dis oil here na im i wan yarn about today, e get somethings wey be say we dey ignore, instead make we dey do or dey eat the things wey we sabi say dey good for our body, we dey instead chose to do and eat and apply the wrong and dangerous things on our body, make we talk about this organic oil. Check out the Oil Here --- Send in a voice message:…
  continue reading
 
I don talk am before say, nothing for this life wey we live be "by force" so why u dey worry about the things wey you no fit change? Why are you killing and stressing yourself over things and situations you cant change? Visit our store --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message…
  continue reading
 
So people, we dey talk say, Wahala dey sleep, yanka kom wake am up, e get somethings wey be say you just no fit wrap your head around it, e go just make you dey scratch your head and in some instances you go just begin dey laugh because you sabi say in your Universe dat kind thing no fit happen, infact make una just listen to this tori first. Check…
  continue reading
 
is salt bad for your health? wetin salt dey do inside your body and how does it affect your well being? abi na English we wan yarn now? lol!! Check out the Mmayaha Oil Here Its an organic 100% pure palm kernel oil, makes your skin smooth, gets rid of wriggles, helps with loss of hair, its what am using and it makes my 40something year old skin look…
  continue reading
 
In all my life on this our beautiful, i have never one came across a darky person wey get food allergy, we dey wag everything, as in everything and i mean literary, but me, anytime I eat something for here I go begin dey cough but as I go reach my Country Naija dey eat dem same things, nothing happened so e come dey make me wonder say, Wetin dey go…
  continue reading
 
So wetin or which of dem foods wey we dey refer to as African foods? Why bi say after dem don mindfuck you finish come give you certain unhealthy products, you come begin dey call and lebel dem "AFRICAN FOODS" wetin concern Africans, concern cow body? Abeg Listen below.. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/…
  continue reading
 
I wan tell una wetin i honestly feel about that my beloveth Country Naija, the things wey i bin witnessed and observed the time wey i go Naija, as much as that Country hard reach, Naija still dey hold dem face up and smile at every situation wey dem find themselves in... abeg listen and if you get comment, drop am below, nothing do u. --- Send in a…
  continue reading
 
Naija vacation 2022 / Wetin happen in Nigeria My people its about that time again wey be say man pikin gp begin dey yarn on some of dem tins wey man pikin bin see for Naija, Nigeria na hard place, a sweet and wonderful place to be at for people wey get money, e get wetin i observe while i was in Naija, Nigerians are using Dollar disguise as Naira, …
  continue reading
 
Nigerians don dey yelled about corruption and bad Governance for years abi? Time don reach now to see how serious we are to changing Nigeria for the better. wetin you are about to hear so na my opinion and how I take see am. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message…
  continue reading
 
DARKYDEY RADIO We are excited to Annonce the commencement of Darkydey Web Radio starting January 1st 2023 on www.darkydey.com hosting on Krachouse Network, You can now listen to live podcast session and old-school / New-school Nigerian and African music, Talk shows with guest and call in sessions. Staying True To Who And What You Represent, Na Toda…
  continue reading
 
Naijs people in Nigeria wahala don reach levels wey be say i really can't stand these ignorant fools anymore, because you live in the diaspora everyone wants to live off you. it's so annoying and sickening 😒 am @darkydey and this is @ChurchofWisdom @podcast --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message…
  continue reading
 
So the year don dey mature small small abi? how far naw? you still dey uphold the pledge wey you bin made on the 31 of Dec 2021 abi you don dey go back to being your old self? you sabi say I no dey here to judge but how far naww? anyway sha, no bi force sha! if i know say I no dey easy so if you no fit discipline yourself, no wahala. --- Send in a …
  continue reading
 
The title don say am all so I no need to stress myself to tell you say, if oga God don better your pocket this year or in the past and don keep you alive to see the end of this year, make you try reciprocate the love by giving small something back to the pipo wey no bin get your luck dis year, so listen and pay attention:- --- Send in a voice messa…
  continue reading
 
Una sabi say na dis period of the year na im pipo dey go crazy pass bicos everibodi wan hurry hurry make enuf moni wey im go fit cary go home to go see and reunite with pipo for Village, and na dat period of the year too wey pipo dey like to dey make unnecessary mistakes bicos of one ting or the other, na im make I say make I record dis few words o…
  continue reading
 
Waste Management wahala lol! The time wey I bi small pikin for my Village in Africa, we bin dey shit inside hole for backyard and the shit wey we dey pass no bin dey too much because we bin dey chop wetin we bin supposed to dey chop, but now we get trucks wey dey drive around dey move our shits and we call am "Waste Management" make we talk about a…
  continue reading
 
E get somethings wey bi say when man pikin begin talk about them, e go just make man pikin begin dey shake him head and sometime go make man pikin laugh out very loud. Because you feel say you dey sleep inside some sealed off blocks, e dey make you feel safe and at home abi? well I get bad news for you so listen....... Home or homeless? --- Send in…
  continue reading
 
English no bi the official language of Planet Earth abeg, na black people dey like to do that pass, dem go dey do like say English na do or die, if you for Village no sabi yarn English, people go dey look you like say something is wrong with you, dem forget say English no get anything to do with African people, English is the official dialect of th…
  continue reading
 
When you dey go your yeye way person come put finger for your eye, wetin you go do? Tell am sorry and carry your red eye go hospital abi? You wey dey go tell homeless person say im be homeless, who dey find trouble? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message…
  continue reading
 
I no dey always wan yarn about my Country bicos I no sabi wetin to yarn about the country, I don taya, e don tey wen Pipo don dey yarn, dey hala, dey some dey even vibrate on the situation and whala wey dey ravage our Nation wey dey for the Western part of Alkebulan, if you no sabi wetin Alkebulan mean, make you re-read your history and I no mean H…
  continue reading
 
Again, oga teacher abeg stop teaching me and my Children nonsense abeg! How many of una remember the time wen dem dey teach you for primary school say 1 plus 1 equals 2? People dön tell lies for this our planet tey, no bi today dem start to dey tell lies but when lies come enter our Children dem classrooms, na there na im me I get wahala with, na t…
  continue reading
 
Why my dodo go be yellow when am only eating leaves and herbs? Teacher abeg no teach me Nonsense ..oooo "Blessed are the meek for they shall see God" ow, ever since I was a small pikin, dem bin tell me lots of bullshits wey as I don grow older now with some gray hairs, I dön begin dey question some of those bullshit, remember how you were told Mung…
  continue reading
 
Loading …

Guida rapida