THE RICH VS OUR HUMANITY!!!! TINUBU IS THE PRINCIPALITY DOING USππ€£ππ€£
Manage episode 418561009 series 3471434
Contenuto fornito da Caroline Aina and Sir Lenzo. Tutti i contenuti dei podcast, inclusi episodi, grafica e descrizioni dei podcast, vengono caricati e forniti direttamente da Caroline Aina and Sir Lenzo o dal partner della piattaforma podcast. Se ritieni che qualcuno stia utilizzando la tua opera protetta da copyright senza la tua autorizzazione, puoi seguire la procedura descritta qui https://it.player.fm/legal.
Dear Nigerians/Fellow Nigeriansππππ I humbly ask say make una listen, make we reason, na calamitous year Tinubu gee usππππ incompetence everywia, stealing of our collective wealth na daily π€£ππ€£π€£ Nigerian air dem kee, dey beg KLM to reduce price(minister of route and suspension ni yen)π€£ππ€£π EFCC say meffy nor collect approval for naira swap wey Buhari eimsef confirm, na we all run am, Buhari even tok to am but d legbere lawyer is too retarded to understand simple truthππ€£ππ€£ Police becum law, u tok lai dis de. write petition for ur arrestπ€£ππ€£π defamation don turn criminal offence lai disππ€£ππ dem wan shut us upππππ women affairs minister kukuma don report Governor of Niger stateππ€£ππ€£ na governor arrest we dey wait!!!! U sef tok put, the youths are doing well the world is stqnding upπ€£πππ dem sti nid tell us about dia failings???? abi u nor dey feel am, wia d parara???? Abeg listen, add ur thinkings as u share, collect God blessing in d process. Joy is everlasting jare on God β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ³π¬π΅πΈπ€‘π€‘π€‘π€‘ #inthedaysofsense #inthebookofsolutions #freepalestine #freecongo #freenigeria #moots #affritude #nigeria #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
200 episodi