TINUBU'S SATANIC VERSES ON OUR HUMANITY VS KENYAN STEEZ๐๐๐๐
Manage episode 425583591 series 3471434
Contenuto fornito da Caroline Aina and Sir Lenzo. Tutti i contenuti dei podcast, inclusi episodi, grafica e descrizioni dei podcast, vengono caricati e forniti direttamente da Caroline Aina and Sir Lenzo o dal partner della piattaforma podcast. Se ritieni che qualcuno stia utilizzando la tua opera protetta da copyright senza la tua autorizzazione, puoi seguire la procedura descritta qui https://it.player.fm/legal.
KENYANS GAT STEEZโก๏ธโก๏ธโก๏ธโก๏ธNIIJA AS STEEZLESS COUNTRY NA SUBJUGATION OF OUR HUMANITY AS NIGERIANS BY TINUBU AHMED BOLA(TAB) OF THE IMPERIALIST WEST AND AMERICA US A CRIME QGAINST OUR HUMANITY โก๏ธโก๏ธโก๏ธโก๏ธ Pls make it make sense???? Buhari build and refurbished refineries to refine well over 1 million barrels per day๐๐คฃ๐๐คฃ Tinubu nor fit gee our refineries crude, say na IOCs e dey worship get(we nor know wetin d IOCs dey pump sef)๐คฃ๐๐คฃ๐ Tinubu say make dem dey platt GMO crops gee us๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ food1wey dey cause cancer abi na e fit cause cancer!!!!! Y????๐๐คฃ๐๐คฃ 26billion dollars jus waka out of central bank๐คฃ๐๐คฃ๐ And WALE EDUN say we nor get money๐๐คฃ๐๐คฃ workers sti dey earn 30k as minimum wage as we dey lai dis afta removing fuel subsidy 4 ova 1 yr๐คฃ๐๐คฃ๐ As Tinubu cum so๐๐๐๐ dem dey smuggle Nija food comot Nija ๐คฃ๐ญ๐คฃ๐ญ na smuggle enta Nija wen Buhari b dey๐คฃ๐๐คฃ๐ and oh, WfP dey run am, na dem confess say dem dey buy our food and like every, dem nor born us to ask!!!!! CONGRATULATIONS TO CHIOMA AND DAVIDO๐๐๐๐ ASSURQNCE CONFIRMEDโก๏ธโก๏ธโก๏ธโก๏ธ MAKE GOD GEE UNA SENSE TO RUN AM๐๐๐๐ Pls epp me listen, make reason togeda, epp share adding ur reasons. Txโฅ๏ธโฅ๏ธโฅ๏ธโฅ๏ธ๐ต๐ธ๐ณ๐ฌ๐ต๐ธ๐ณ๐ฌ๐ต๐ธ๐ณ๐ฌ๐ต๐ธ๐ณ๐ฌ๐คก๐คก๐คก๐คก #sirlenzosrunnings #freepalestine #affritude #moots #nigeria #africa #world
…
continue reading
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.
200 episodi